Dem never see me coming - Bandana by Fireboy DML and Asake

SHARE:


Fireboy DML featured Asake and finally released the much anticipated single, titled “Bandana”.

The song is a must-have in your playlist. In case you have not downloaded it yet, click below and sing along with the Lyrics below.


[Download Bandana ##download##]



 Lyrics

[Intro]

P-


[Pre-Chorus: Fireboy DML]

Lowkey

All of them don dey notice

I’m not joking

All my guys dem dem know me

Since ‘06

I’ve been writing this story

I no be OG

But if you ask dem, dem know me


[Verse 1: Fireboy DML]

I no dey blow trees

Orin lo n yi mi lori

Music chose me

Just know this and know peace

I dey lowkey

But I’m never lonely

Sexy ladies

Come whine fi me slowly


[Chorus: Asake]

Na the love wey I see

Na him wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt, mo d’aleba

Shoutout si awon temi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac

Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)

Oh coming (L’Eko)

Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)

Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)

Wey go foreign (Dey go foreign)

Oshe Mr. Money


[Verse 2: Fireboy DML]

I’m never weak

I never cease

Till eternity

I’m on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey?

Who dem be? (Awon da?)

Dem go craze

Dem go tire

Dem go say

Dem go say

Dem no know wetin dey sup


[Pre Chorus: Fireboy DML]

But lowkey

All of them don dey notice

I’m not joking

All my guys dem dem know me

Since ‘06

I’ve been writing this story

I no be OG

But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)


[Chorus: Asake]

Na the love wey I see

Na him wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt, mo d’aleba

Shoutout si awon temi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac

Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)

Oh coming (L’Eko)

Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)

Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)

Wey go foreign (Dey go foreign)

Oshe Mr. Money

Dem never see me coming

See me coming

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Oshe Mr. Money


The End!!!

COMMENTS

Name

Advertisement,82,Afeez Oyetoro,1,Artiste Promo,211,Autos,7,Celebrity,62,Comedy,9,Education,82,Entertainment,226,Event,161,Fashion,8,Health,45,Hip TV,36,Humanity,13,Magazine,481,Marvel,1,Movies,79,Music,211,Odunlade Adekola,4,Others,102,Properties,1,Radio,1,Sport,38,technology,10,Videos,6,
ltr
item
DejiKing Concepts Enterprises: Dem never see me coming - Bandana by Fireboy DML and Asake
Dem never see me coming - Bandana by Fireboy DML and Asake
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEilWwMKR84BQeIp1N0OHNE8loMdcFXlwUeDEGZfI91pER7D39272Q2pXuiDiYXQPhJ6oHbTHfaqk1pyjSPz0MVDUd_a4-grzmXReF2zUepPcHAWCfA7VXEAtX8TENRcJ8ttEFxXSHtWH8JnoKbPY5NR1eZpPFGuYJLiFD5cI2YH0dbI37lZ4enacw/w640-h392/Fireboy-DML-and-Asake-scaled-Dem-Never-See-Me-Coming-Dejiking.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEilWwMKR84BQeIp1N0OHNE8loMdcFXlwUeDEGZfI91pER7D39272Q2pXuiDiYXQPhJ6oHbTHfaqk1pyjSPz0MVDUd_a4-grzmXReF2zUepPcHAWCfA7VXEAtX8TENRcJ8ttEFxXSHtWH8JnoKbPY5NR1eZpPFGuYJLiFD5cI2YH0dbI37lZ4enacw/s72-w640-c-h392/Fireboy-DML-and-Asake-scaled-Dem-Never-See-Me-Coming-Dejiking.jpg
DejiKing Concepts Enterprises
http://www.dejiking.com/2022/08/dem-never-see-me-coming-asake.html
http://www.dejiking.com/
http://www.dejiking.com/
http://www.dejiking.com/2022/08/dem-never-see-me-coming-asake.html
true
6547028662852176897
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS CONTENT IS PREMIUM Please share to unlock Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy